FUN

Rema

    Continúa después del anuncio

    (London)
    Another banger

    Abeg, pass me my cup
    I just want to have fun
    I no wan worry too much
    I no wan worry too much
    I don dey gather my funds
    Me and my guys dey on soft
    If you dey hate, e no be my fault
    Better wait for your turn
    Oya oh, I'm dripping
    Pelú water, Fiji (Fiji)
    Balenciaga, Ricky (oh, Ricky)
    Girls no wan leave me
    Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (we litty), mhm
    Pushing P's on lowkey
    Don't play with me, I do this

    I no get competition, my enemy na sapa (say, na sapa)
    Na why I gara (na why I gara)
    'Cause I no fit loose guard (I no fit loose guard)
    Family matter, men still mount, Inshallah
    Stuck to the plan
    Keep my head up, even though say sometimes it seems very hard
    Omo mi, my dream big, my pocket filled with green salad
    M-I-A, email me, I can't give you my AT&T, man
    No time for beefing anybody, no be wetin bring me come here
    I no like stress

    Continúa después del anuncio

    Abeg, pass me my cup
    I just want to have fun
    I no wan worry too much
    I no wan worry too much
    I don dey gather my funds
    Me and my guys dey on soft
    If you dey hate, e no be my fault
    Better wait for your turn
    Oya oh, I'm dripping (oya oh, I'm dripping)
    Pelú water, Fiji (Fiji)
    Balenciaga, Ricky (oh, Ricky)
    Girls no wan leave me (leave me)
    Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (we litty), hm
    Pushing P's on lowkey
    Don't play with me, I do this (I do this)

    O-Y-O, O-Y-O? (O-Y-O?)
    The streets ain't got no love (no love)
    Hm-hm, no matter what you do
    People, dem must to talk
    Even if say you wan respond (even if say you wan respond)
    They go say you're the one who's immature
    Like say na your fault (fault)
    Omo mi, you gats serve before you turn boss
    Omo mi, e go hard before e go soft
    Universe no like force
    Take your time, brother mi, no rush (no rush)

    Abeg, pass me my cup
    I just want to have fun
    I no wan worry too much
    I no wan worry too much
    I don dey gather my funds
    Me and my guys dey on soft
    If you dey hate, e no be my fault (fault)
    Better wait for your turn
    Oya oh, I'm dripping (oh, I'm dripping)
    Pelú water, Fiji (Fiji)
    Balenciaga, Ricky (oh, Ricky)
    Girls no wan leave me (leave me)
    Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (we litty)
    Pushing P's on lowkey
    Don't play with me, I do this

    Información de la canción

    Composición: Rema

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas