NOW I KNOW

Rema

    Continúa después del anuncio

    P
    Day-Day-Daytrip took it to ten

    All of my trauma dey hit me from many years ago
    All of my childhood I lost 'cause I wan feed family
    Inside my heart, so dark but my face e no dey show
    I no dey talk, I no dey comot, I just wan dey alone
    Sleeping pills no dey work, so I steady overdose
    Fear no go let me talk things wey do for the ones I love
    Everybody too selfish to see from my angle oh
    Do ninety-nine but I no do one, still it's not enough

    Continúa después del anuncio

    Na now I know who dey for me
    All those I love turned enemies
    And now I know who dey for me
    All those I trust turned enemies

    I dey move like Messi when he dey for Barcelo
    E get as God go bless person, dem go talk say na devil oh
    Me I no dey ask for favor, small time, they go talk say I dey owe
    Na why I dey like to dey face all my problems on my own
    She tell me make I tell her all the pains wey I always envelope
    Right from my childhood, I steady dey thug with the feelings wey I dey hold (Uhh)
    Many battles I dey fight but regardless, I'm steady on the road (Ahh)
    Keep my guy Crayon safe for me, na 'em I tell Solo

    Na now I know who dey for me (I know, ah)
    All those I love turned enemies (I love, ah)
    And now I know who dey for me (I know, for me)
    All those I trust turned enemies (Ahh)
    Na now I know who dey for me (I know, I know, I know)
    All those I love turned enemies (Ooh)
    And now I know who dey for me
    All those I trust turned enemies

    Información de la canción

    Composición: Cosby Hugh, Den Z, Adetenor, Rema y Peace Emmanuel Oredope

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión