OZEBA

Rema

    Continúa después del anuncio

    London
    Another banger

    All of my guys dem dey tell me say me I be party animal
    Who be that girl wey dey shake her ikebe for back, me I want, I like her (arrg-arrg)
    Whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am (come, come)
    Come, how you go sell me money, then I spray the money, then you come dey pack am?
    You no see say na Balenciaga I dey rock, abeg, no dey march am
    Me wey be area-boy, I dey do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (grr)

    Rema, what is the matter?
    I go prove to them say somebody badder, eh
    Somebody wicked, eh
    I go do my best to make all of una vex
    I don commit for my set
    I don intercept
    I don put the game for reset
    Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?

    Continúa después del anuncio

    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
    Ozeba, ozeba (hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (arrg-ra-ra)
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

    Emu ati awon guys, e mi italawo e mi itolowo
    Italawa, itolowo, ita, itolow, eh-eh
    They want a banger, eh-eh?
    Give them back to back, eh-eh
    Buss up their medulla, arrg-arrg
    Tell all your faves that I ask you to ask them: Who's their daddy?, huh
    H-I-m, huh, I'm that nigga (uh-huh)
    I'm that, huh, I'm that nigga, huh (uh-huh)
    Father figure (uh-huh), huh, huh, huh
    I dey vex every day, only thing we fit make me dey happy na ikebe
    Internet gangster, that thing wey you talk
    Make you come my front, make you for répété

    Rema, what is the matter?
    I go prove to them say somebody badder, eh (eh?)
    Somebody wicked, eh (eh?)
    I go do my best to make all of una vex
    I don commit for my set
    I don intercept
    I don put the game for reset
    Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?

    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
    Ozeba, ozeba (ayy, ayy, ayy, ayy), ozeba, ozeba, ozeba
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (ahh)
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (arrg-ra-ra)
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

    Información de la canción

    Composición: London y Rema

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas