Trouble Maker

Rema

    Continúa después del anuncio

    How many dues wey the boy don pay?
    How many insult I go take?
    Address your shit like I'm Jahgo
    I've been like this straight from the get go
    I no dey take eye see loose bread
    If you miss your show you know say me I go take am
    Up my money 'cause your promoter desperate
    Make una no vex na my money be my mandate

    Ọmọ many my country people eye red o
    My eye red for the green that's yellow
    Some call me hybrid, some call me hollow
    Keep who I really be on a low low
    Day and night all my guys dey hustle
    Every penny dey touch my circle
    I dey pest my opps, make them restless on schedule

    Dem say I be trouble maker
    I go disturb everybody
    Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
    Make you sef reason
    E be better say they no call me nobody
    I go still pass everybody even though say una use extra sheet

    Continúa después del anuncio

    Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa
    You better relocate I dey come closer
    Even if na red I go tackle o
    Ṣebi na vex you go vex
    Ọmọ were me I no dey talk but try me first
    Better save your money, this game no be by best dressed
    Bought my first land since I was 17
    You know steady grinding
    Nothing wey you go show me wey go really surprise me

    Ọmọ many my country people eye red o
    My eye red for the green that's yellow
    Some call me hybrid, some call me hollow
    Keep who I really be on a low low
    Day and night all my guys dey hustle
    Every penny dey touch my circle
    Ọmọ I dey pest my opps, make them restless on schedule

    Dem say I be trouble maker
    I go disturb everybody
    Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
    Make you sef reason
    E be better say they no call me nobody
    I go still pass everybody even though say una use extra sheet

    Dem say I be trouble maker
    I go disturb everybody
    Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
    Make you sef reason
    E be better say they no call me nobody
    I go still pass everybody even though say una use extra sheet

    Información de la canción

    Composición: Michael Ovie Hunter, Rema y Marcel Aunwata

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas