YAYO

Rema

    Continúa después del anuncio

    P

    Anoti, anoti, anoti
    Forget, forget fugazi
    Land for Pinnock, cost me a Richard Millie
    That same week, I cop me a new car key
    All the gyal dem love me, oh, what a feeling
    I am shining, neck and my wrist icy
    Water no get enemy but they hating on my water Fiji

    Early morn'
    Early mo-morning, I dey bomb
    I dey cash out on a norm'
    I give all glory to God
    I dey on soft, rocking Alexander Wang
    I dey kpolo, I dey ball
    Day and night we having fun

    Continúa después del anuncio

    Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
    All my guys we stay steady high oh
    Mix the ganja with tobacco
    Too many motor for my yard oh
    I dey find how I go pack am oh
    Money yakpa for my bank oh
    How to make money is all I know

    Omo, I wan pa won
    I get too many hits, I get jam oh
    It's going, it's going, can't you see it's going?
    Omo, I dey do gra-gra, like showkey
    I no dey 'gree for anybody
    I be trouble maker, I dey worry
    I no dey tell anybody sorry
    Yeah, I dey give close marking
    I dey run everything on a low-key
    I get one baddie wey sabi the, the sabili', the sability
    I get too many facility
    Diamond only in highest purity
    Shamayan all night, then wake up and repeat
    Sapa no been let me sleep, now I dey on litty

    Early morn'
    Early mo-morning, I dey bomb
    I dey cash out on a norm'
    I give all glory to God
    I dey on soft, rocking Alexander Wang
    I dey kpolo, I dey ball
    Day and night we having fun
    (Gi-, Gi-Gi-Giddem)

    Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
    All my guys we stay steady high oh
    Mix the ganja with tobacco
    Too many motor for my yard oh
    I dey find how I go pack am oh
    Money yakpa for my bank oh
    How to make money is all I know (Yippy yayo, oh)
    Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo (Yippy yayo, oh)
    All my guys we stay steady high oh
    Mix the ganja with tobacco (Mix gan-gan, kpami oh)
    Too many motor for my yard oh
    I dey find how I go pack am oh
    Money yakpa for my bank oh
    How to make money is all I know

    Información de la canción

    Composición: Altims, Rema y Peace Emmanuel Oredope

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión