reality

Rudeboy

    Continues after the ad

    Lord sky in the mix
    Huh
    Yeah, yeah
    Ayeah

    I'm sorry, I'm I'm, I'm sorry
    I'm sorry, I'm I'm, I'm sorry
    I'm sorry, I'm I'm, I'm sorry
    I'm sorry, I'm I'm, I'm sorry

    Some say that I'm blind no be my way, (there's nobody like you)
    I gave you my heart then you throway, eyah ehh
    I can't believe say, na the person wey dey try to deceive me ehh
    A girl sexiness no be play play, eyah

    Girl I go die for your body oh
    Girl me I go fight anybody oh
    Any baga wey go try me dem go soji oh
    'Cause dem other girl dem no sabi oh

    Girl I go die for your body oh
    Girl me I go fight anybody oh
    Any baga wey go try me dem go soji oh
    'Cause dem other girl dem no sabi oh

    Continues after the ad

    Girl I don't mind, if na fight I go fight for you, eyeah
    And I don't mind, if na to cry I go cry for you, eyeah
    I don't mind, mind mind
    Me I fit do anything for you
    Girl if na to die, I no go die for you, 'cause this is reality
    I'm sorry, I'm I'am, I'm sorry (yeh)
    I'm sorry, I'm I'am, I'm sorry (this is reality)
    I'm sorry, I'm I'am, I'm sorry (na reality)
    I'm sorry, I'm I'am, I'm sorry

    She got a lot of sugar daddy dem plenty, eyeah, ahh
    I know say my girl no be saint e, 'cause I know what I'm feeling
    Gucci, lv, she get am
    Channel, fendi, ferragamo, bentley
    Lamborghini, benzi, she get
    See my life and my pocket empty
    It's not easy to be a man oh
    I'm just a hustler
    And I want to survive oh
    (E no easy), it's not easy to be a man oh
    I'm just a hustler
    And I want to survive oh (just to survive)

    Girl I go die for your body oh
    Girl me I go fight anybody yeah
    Any baga wey go try me dem go soji oh
    'Cause dem other girl dem no sabi oh

    Girl I go die for your body oh
    Girl me I go fight anybody yeah
    Any baga wey go try me dem go soji oh
    'Cause dem other girl dem no sabi oh

    Girl I don't mind, if na fight I go fight for you, eyeah
    And I don't mind, if na to cry I go cry for you, eyeah
    I don't mind, mind mind
    Me I fit do anything for you
    Girl if na to die, I no go die for you, 'cause this is reality
    I'm sorry, I'm I'am, I'm sorry (yeh)
    I'm sorry, I'm I'am, I'm sorry (this is reality)
    I'm sorry, I'm I'am, I'm sorry (na reality)
    I'm sorry, I'm I'am, I'm sorry

    Girl I go die for your body oh
    Girl me I go fight anybody yeah
    Any baga wey go try me dem go soji oh
    'Cause dem other girl dem no sabi oh

    Girl I go die for your body oh
    Girl me I go fight anybody yeah
    Any baga wey go try me dem go soji oh
    'Cause dem other girl dem no sabi oh

    Girl I don't mind
    If na fight I go fight for you (I go fight for you)
    And I don't mind
    If na to cry I go cry for you
    (Me I go cry for you, I go cry for you)
    I don't mind, mind mind
    Me I fit do anything for you
    Girl if na to die (ehh), I no go die for you, 'cause this is reality

    I'm sorry, I'm I'am, I'm sorry (yeh)
    I'm sorry, I'm I'am, I'm sorry (this is reality)
    I'm sorry, I'm I'am, I'm sorry (na reality)
    I'm sorry, I'm I'am, I'm sorry (this is reality

    Song details

    Composition:

    Did you see an error?

    Enviar revisão