Continúa después del anuncio

    Wetin be your p tonight?
    I dey yankee tonight
    Make I play with your p tonight
    Na me and you tonight
    I'm so angry tonight
    Make me happy tonight
    If you smoke baki tonight
    Then I go give you backi tonight, yeah

    Oh bae bae, I'm feeling good, bae bae
    Don't know if you feel it too, bae bae
    Shey make we de move, bae bae
    E choke me oo for days
    Inu mi dun, bae bae
    How you go say I no miss you, bae bae?
    ṣe make we dey move, bae bae?

    Ah! Ogozini ma go
    Ka maa lara wa neighbours wọn maa gbọ
    And I will use a rubber, no nylon
    Then I fly you back to naija by dawn

    Continúa después del anuncio

    Uh uh, ogochukwu no
    Me I de for you and ọlọrun gbọ
    Like I rip you commot for nylon
    I don book appointment for nicon

    Wetin be your p tonight?
    I de yankee tonight
    Make I play with your p tonight
    Na me and you tonight
    I'm so angry tonight
    Make me happy tonight
    If you smoke baki tonight
    Then I go give you backi tonight, yeah

    Oh bae bae, I'm feeling good, bae bae
    Don't know if you feel it too, bae bae
    Shey make we de move, bae bae
    E choke me oo for days
    Inu mi dun, bae bae
    How you go say I no miss you, bae bae?
    ṣe make we dey move, bae bae?

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión