Things I Know

Runtown

    Continúa después del anuncio

    Steady trying, dem ah trying to kill my vibe
    I no get time for no fuckin' parasite
    I just want liquor and likkle bit of ice
    Money and my peace I never compromise
    Me know say talk is cheaper
    We no send dem attention seeker
    XXL the gyal dem ah ginger

    My baby you for signal me make I know
    Baby you for ginger me make I know
    Feel it coming closer, yeah
    I can feel it coming closer, yeah

    E be like gongo aso
    I stand on what I know
    Come make I tell you the things I know
    Faaji na turn by turn
    My baby fine, fine, fine
    Give you my time, time, time
    Oya listen the things I know
    Faaji na turn by turn

    It's the way she move body oh
    Na the way she jubadi
    It's the way she move body oh
    Baby softly move body

    Continúa después del anuncio

    See the way I'm feeling right now
    Issa vibe say no money can buy
    And shoulda been a crime when she whine, fit to kill mankind
    Why you do that?

    Tell me, why you do that
    You should see the way, she dey do the rumba
    You should see the way, her body dey maneuver
    Ko-ko-ko, wetin she gimme chop? I don't know
    Know say I pull up when she want, want, want
    Oh no

    E be like gongo aso
    I stand on what I know
    Come make I tell you the things I know
    Faaji na turn by turn

    My baby fine, fine, fine
    Give you my time, time, time
    Oya listen the things I know
    Faaji na turn by turn

    E be like gongo aso
    I stand on what I know
    Come make I tell you the things I know
    Faaji na turn by turn

    My baby fine, fine, fine
    Give you my time, time, time
    Oya listen the things I know
    Faaji na turn by turn

    It's the way she move body oh
    Na the way she jubadi
    It's the way she move body oh
    Baby softly move body

    Información de la canción

    Composición: Runtown

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión