Continúa después del anuncio

    Shalli-fucking-popi, the President
    Only one Pluto Presido, they call me Shallipopi
    Seh, seh, seh, seh (way)
    Yo X (way)
    Na so (na so)
    Na so (na so)
    Na so (na so, na so)
    Na so (na so-so-li-so-so)
    Na so (oni izozo, na-so-so)
    Na so (way)
    Na so (seh), na so
    Gi- (way)

    Way
    Anytime me I shoot my shot, I swear me I never miss (confirm)
    I get too many many, too many many bills on my neck (way), make dem let man breathe (no go dey)
    No be today we come (ehn?)
    E no get hot conversation wey we never gist (say?)
    If you no like Shalli', you dey miss (clear road)
    Verified Plutocanabis (wahala)
    Turn well, let me give you from the back, babe
    Na so I go slap you from the back like a plank, babe (ehn?)
    To avoid plan B, plan well for Plan A (way)
    If you no dey whine your back like a ogbanje (ehn?)
    You know your body park well like lorry, sexy GH girl looking foreign (confirm)
    I dey scarce so they looking for me, na me dey totori their body (wahala)

    Na me dey totori their body (seh, seh, seh, seh)

    Na me dey totori their body (seh, seh, seh, seh, confirm)
    Na me dey totori their body (seh, seh, seh, seh)

    Continúa después del anuncio

    Wait, oya no stress like baba Wizzy, oh
    Nobody wey fit touch my steeze, you know (confirm)
    Wey, in life, only easy for Mr. Eazi o
    Life is only sweet when you the things me know
    Say na me them dey play for radio
    Na real life, say e no be story o (ehn?)
    No be Juliet, I no be Romeo
    Hello baby ogbomo meji o
    Say, who dey manya, say (ehn?)
    Who dey manya, na who dey manya say (no go dey)
    Who dey manya, say
    Who dey manya, na who dey manya say (no go dey, wahala)
    Say, who dey manya, say
    Who dey manya, na who dey manya say (confirm)
    Who dey manya (way), say
    Who dey manya, na who dey manya say (wahala)

    Na so (na so)
    Na so (na so)
    Na so (na so, na so)
    Na so (na so-so-li-so-so)
    Na so (oni izozo, na so-so)
    Na so (oni e tell am say na so)
    Na so (oni e sera say na so)
    Na so (na we dey manya say na so)

    Way (seh)
    Anytime me I shoot my shot, I swear me I never miss (confirm)
    I get too many many, too many many bills on my neck (way), make dem let man breathe (no go dey)
    No be today we come (ehn?)
    E no get hot conversation wey we never gist (say?)
    If you no like Shalli', you dey miss (clear road)
    Verified Plutocanabis (wahala)
    Turn well, let me give you from the back, babe
    Na so I go slap your back like a plank, babe (ehn?)
    To avoid plan B, plan well for Plan A (way)
    If you no dey whine your back like a ogbanje
    You know your body park well like lorry, sexy GH girl looking foreign (confirm)
    I dey scarce so they looking for me, na me dey totori their body (wahala)

    Na me dey totori their body (seh, seh, seh, seh)
    Na me dey totori their body (seh, seh, seh, seh)
    Na me dey totori their body (seh, seh, seh, seh)
    Na me dey totori their body (seh, seh, seh, seh)
    Na me dey totori their body (seh, seh, seh, seh)
    Na me dey totori their body (seh, seh, seh, seh)
    Na me dey totori their body (seh, seh, seh, seh, confirm)
    Na me dey totori their body (seh, seh, seh, seh)

    Yo X
    Gi–, Gi–, Giddem

    Información de la canción

    Composición: Shallipopi

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión