Shalli-fucking-popi, the president Only one Pluto Presido, they call me Shallipopi Sey seh seh (wai') Yo X (wai) Na so (say!) Na so (gi! Wai') Wai' Anytime me I shoot my shot, I swear me I never miss (con-fam) I get too many many, too many many bills on my neck, make dem let man breathe (wai', nor go dey) Nor be today we come, e nor get one conversation wey we never gist (ehn? Say?) If you nor like Shalli' you dey miss (clear) Na so I go slap you from the back like a plank babe To avoid plan B, plan well for plan A If you no dey whine your back like ogbanje You know your body pack well like lorry, sexy G-H girl looking foreign I dey scarce if they're looking for me Na me dey totori their body Na me dey totori their body Na me dey totori their body Na me dey totori their body Anytime me I shoot my shot, I swear me I never miss I get too many, many, too many, many bills on my neck make dem let man breathe No be today we come E no get hot conversation wey we never gist If you no like Shalli', you dey miss Na so (na so) Na so (na so, na so) Na so (na so-so-ri-so-so) Who dey manya? Say, who dey manya, na? Who dey manya? Who dey? Say, who dey manya? Say, who dey manya, na? Who dey manya, na? Who dey? No Juliet, I no be Romeo Hello baby ogbomo meji o (Hum say) Who Dey manya say? Who Dey maya na we Dey manya na we Dey Wahala Wait, oya no stress like Baba Wizzy, oh Nobody wey fit touch my steeze, you know Wey, life only easy for mister eazi, oh Life only sweet when you know the things me know Say na me them dey play for radio Na real life, say e no be story o No be Juliet, I no be Romeo Hello baby ogbomo meji o Say, who dey manya? Say, who dey manya, na? Who dey manya? Say, who dey? Wait, wey (say) anytime me I shoot my shot I swear me I never miss I get too many, many, too many, many bills on my neck make dem let man breathe No be today we come E no get hot conversation wey we never gist If you no like Shalli', you dey miss Na me dey totori their body Na me dey totori their body Yo X