New Cat

Shallipopi

    Continúa después del anuncio

    Clear road no go dey
    Na your presido dey come
    They call me Shallipopi
    Say, say, say
    (Yo, X, Gi—)

    You dey observe level wey dey sup (eh)
    Old taker don take again, say (confirm)
    Day don still break again (say)
    Movement just dey start again (clear)
    Monkey catch banana no mean say e go dance for long (no go dey)
    New cat in the building, I just dey come on board (ehn)

    I dey on board no mean say I no go last for long (wahala)
    I forgot to mention that my medulla oblongata just dey tension (wahala, say)
    I dey on board, me sef go last for long
    I forgot to mention that my medulla oblongata just dey tension (clear)

    Continúa después del anuncio

    Did I mention (eh) that you keep on calling me?
    Focus, nothing even dey funny me (no go dey)
    Dem dey worry me (say), can't afford me (eh)
    Now suddenly they dey attack only me, wait (confirm)
    Pay me now, you no go see my tip in
    Now she putting my dick for her pimpim (clear)
    You know the drilling, you know the feeling (eh)
    Wetin man go do? Girl no fit kill me

    You dey observe level wey dey sup (eh)
    Old taker don take again, say (confirm)
    Day don still break again (clear)
    Movement just dey start again
    Monkey catch banana no mean say e go dance for long (no go dey)
    New cat in the building, I just dey come on board (wahala)

    I dey on board no mean say I no go last for long (say, say)
    I forgot to mention that my medulla oblongata just dey tension (say, say, say)
    I dey on board, me sef go last for long (ehn)
    I forgot to mention (no go dey) that my medulla oblongata just dey tension (wahala)

    Yo, X
    Gi—
    Gi—, giddem

    Información de la canción

    Composición: Shallipopi y Producer X

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión