Ayo

Simi

    Continúa después del anuncio

    Legendary beats
    My blessing come down, favour fall down on me
    Goodness and mercy follow me everyday
    Everything when I touch for this life, anything when I want
    Shey na mansion o? Shey na Porsche o?
    Na me get am o (amen)
    If dem dey doubt, no mind them
    If bad belle come make you bind them
    My time don come oh, ayo wa ba le mi o
    Ire oh (ire), ayo mi de oh (ayo mi de)

    Everyday oh, showers of blessings rain on me
    Shey na money wey you want o? (owa o)
    Abi o fe ra moto? (oya oh)
    Time don come oh (oh o, ayo wa ba le mi o)
    Happiness knocking (wo le wa)
    Prosperity something (l'on kpe wa)
    And blessing calling (oh o, ayo wa ba le mi o)
    Asiri wa ah bo, where ever we go
    Victory wey no dey finish, ani temi ni oh
    Loke loke, you no go run down

    Continúa después del anuncio

    No more tension, no wahala
    Tori ola wole, owo ti de oh
    Pounds ati dollars (temi ni oh)
    Ayo ati alafia (ko je temi o)
    Olowo lowo bi adenuga, if you believe oh
    Shey amin o, ani ko shey amin o (amin)
    Ire oh (ire), ayo mi de (ayo mi de)
    Everyday oh, showers of blessing rain on me
    Shey na money wey you want oh? (owa o)
    Abi o fe ra moto? (oya o)

    Time e don come oh (oh o, ayo wa ba le mi o)
    Happiness knocking (wole wa)
    Prosperity something (l'on kpe wa)
    And blessing calling (oh o ayo wa ba le mi o)
    Ate wa ko mi aro (ate wa ko mi aro)
    Ate wa ko mi aro
    Olorire, oya ko ma ro (emi re o, eh-eh)
    Oya dance the dance of olowo (olowo)
    As you go, money go follow
    Before you ask, God go answer
    Ayo, ayo, ayo
    Ayo ti mi de le oh (ti mi de le o)
    Ola bamidele (pa ra ra ra ra, pa ra ra ra ra)

    Shey na money wey you want oh? (owa o)
    Abi bi o fe ra moto? (oya o)
    Time don come oh (oh o) joy don come
    (Ayo wa ba lemi o)
    Happiness knocking (wo le wa)
    Prosperity something (l'on kpe wa)
    And blessing calling (oh o, ayo wa ba le mi o)
    Ore, ore, ore o (ore wa gba le me oh)
    Make this love dey sweet me for body (e wa gba le mi o)
    Ireti wo lemi oh (ireti wo lemi oh)
    Ayo, ayo, ayo o (ayo wa ba le mi o)

    Información de la canción

    Composición: Ifiok Monday Effanga y Simi

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas