Balance (feat. Adekunle Gold)

Simi

    Continues after the ad

    Love wey dem buy no be love oh
    If I gotta buy your love me no want oh
    Yeah yeah
    No matter what you do, no do pass yourself oh oh oh
    Award no dey for sufferhead oh
    No be everything be black and white
    No be everything must turn to fight
    Shebi na everybody wan go heaven
    But no no nobody want to kpai oh

    Oya make you balance nwayioma
    Life no balance nwokeoma
    I hope say you gallant onyeoma
    When you check your balance
    Won ni won wa mi
    Dem no get warrant oh
    Me I just balance yeah yeah
    Hope say I gallant ah ah ah
    When I check my balance
    Alance bam bam

    Story of my life, won tun de o
    Anything I do, dem go dey pose
    Minding my business jejely jeje oh eh
    Oro mi lo n so, won ni mo ti change
    Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
    Fuck your standard
    I don't live for you no way
    As you can see
    Life is good I don taste money
    God is good, na my testimony
    Everything turn around on a 360 oh

    Continues after the ad

    Oya make you balance nwayioma
    Life no balance nwokeoma
    I hope say you gallant onyeoma
    When you check your balance
    Won ni won wa mi
    Dem no get warrant oh
    Me I just balance yeah yeah
    Hope say I gallant ah ah ah
    When I check my balance
    Balance bam bam

    Everybody get their own for their own body
    Eh eh eh
    Good man suffer but bad man get plenty money
    (Plenty money)
    Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
    Grace pass ability
    So if you see chance

    Better just balance nwayioma
    Life no balance nwokeoma
    I hope say you gallant onyeoma
    When you check your balance
    Won ni won wa mi
    Dem no get warrant oh
    Me I just balance yeah yeah
    Hope say I gallant ah ah ah
    When I check my balance
    Balance bam bam

    Song details

    Composition:

    Did you see an error?

    Enviar revisão

    Related songs