Easy (feat. Deja)

Simi

    Continúa después del anuncio

    Eh eh eh
    Easy easy
    Wait a minute
    When you see me
    Make you free me

    Original dey China
    If Naira no reach make we spend dollar
    If champagne finish we drink water
    Sometimes kpako dey turn butter oh
    Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny
    I dey for people wey dey for me
    I ain't stressing for nobody

    I just take it easy easy easy oh
    Easy easy oh, take it easy oh
    Will you take it easy easy easy oh
    Easy easy oh, take it easy oh

    Continúa después del anuncio

    Na everybody think say dem know pass
    Some people read tire dem no pass
    Some reach immigration dem no pass
    And some carry last 'cause dem no fast
    Life no balance I talk am before
    Poor man dey suffer, the rich getting more
    No be only 2 plus 2 give you 4
    So you see life dey funny
    Rain dey fall when e dey sunny
    I dey for people wey dey for me
    I ain't stressing for nobody oh

    I just take it easy easy easy oh
    Easy easy oh, take it easy oh
    Will you take it easy easy easy oh
    Easy easy oh, take it easy oh

    Yea oh yea
    Oya rora o rora
    Sha ma rora baby
    Jeje o jeje
    Easy baby

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión