Logba Logba

Simi

    Continúa después del anuncio

    I say baby don't go
    If you leave me mo rogo
    I no plan to go solo lo lo lo
    Na you be my motto, I carry your logo
    Me no give you zobo ohhh
    Do me like that, I go do you like this
    Wetin you no like, I go minimize it
    If e too big, baby let me dice it
    If e too loud, baby let me hide it
    If you give me mulah
    I go put am for my kolo
    If I give you sugar
    Baby na wahala follow
    Put am for speaker
    Make dem hear am for igboro
    Love knock me down like kondo

    Mister lover lover
    So be
    Je ka logba logba
    Se be
    Ma lu mi ni jibiti
    Baby eh
    Spend your milli milli on me oh
    Mister Lover lover
    Mister Bae
    Je ka logba logba
    Se be
    Ma lu mi ni jibiti
    Baby eh
    Spend your milli milli on me oh

    We do it for the culture
    This love no go rupture
    Dem dey wait like vulture
    We no need interruption
    Make we no go regret o
    Make e no spoil, we go reset o
    Oh me and my sweetheart
    Inna two seater
    Living la vida loca
    Baby I swear if you do me like this
    Wetin you no like I go minimize it
    If e too big, baby we resize it
    If e too long, I can memorize it
    If you give me mulah
    I go put am for my kolo
    If I give you sugar
    Baby na wahala follow
    Put am for speaker
    Make dem hear am for igboro
    Love me knock me down like kondo

    Continúa después del anuncio

    Mister lover lover
    So be
    Je ka logba logba
    Se be
    Ma lu mi ni jibiti
    Baby eh
    Spend your milli milli on me oh
    Mister Lover lover
    Mister Bae
    Je ka logba logba
    Se be
    Ma lu mi ni jibiti
    Baby eh
    Spend your milli milli on me oh

    Been looking for you all my life
    I think about you all the time
    Don't nobody think our love will stand the test of time oh oh oh
    Oh baby baby o lo lo (surulere oh)
    My love no be borrow pose (se mo kere o)
    Dekunle my lover (oh yea)
    Ka logba yi da le

    Mister lover lover lover
    Je ka logba yi pe oh
    Ma lu mi ni jibiti rara
    Spend your milli milli on me oh
    Mister Bae
    Mister Looover
    Baby
    On me oh

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas