Love For Me

Simi

    Continúa después del anuncio

    From the moment when I wake up
    Na your grace e dey cover me
    When I commot when I come back
    Abo re lo bo mi oh
    When I'm walking when I'm walking
    Na your favour follow me
    Nothing wey you no fit do
    Me no get another plan but you
    Yea yea

    Kini ma
    Kini ma
    Kini ma fi san ore re laye mi
    Wetin I
    Wetin I
    Wetin I go pay for your love in my life
    O kola wole
    Baba kola wole mi
    O kore mi de
    Baba gbe re yale mi
    I lay all my cards on your table
    And I'm counting on you because you

    Too get love for me
    Baba God too get love me
    If my enemy come for me
    Baba God fit go to war for me
    He too get love for me oh
    Baba God too get love for me
    Yes he open the door for me
    Baba God too get love for me
    Yea yea

    Continúa después del anuncio

    No be say things never hard oh
    But you give me my testimony
    Even though some days I'm sad oh
    O soro mi dayo o Baba
    Ope mi koito
    Ojojumo ni o ma dupe
    Olowo gbogboro
    Na you get the kokoro oh

    Kini ma
    Kini ma
    Kini ma fi san ore re laye mi
    Wetin I
    Wetin I
    Wetin I go pay for your love in my life
    O kola wole
    Baba kola wole mi
    O kore mi de
    Baba gbe re yale mi
    I lay all my cards on your table
    And I'm counting on you because you

    Too get love for me
    Baba God too get love me
    If my enemy come for me
    Baba God fit go to war for me
    He too get love for me oh
    Baba God too get love for me
    Yes he open the door for me
    Baba God too get love for me
    Yea yea

    Kini ma, kini ma
    Kini ma fi san ore re laye mi
    I no fit pay for your love
    Just wanna say thank you Lord
    Baba mi o, Eleburuike
    Ku ise Eledua
    Ye o ye o ye o ye o

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas