No Joy

Simi

    Continúa después del anuncio

    Some people no get joy
    Dem wan talk you up for your front
    Gon fuck you up when you turn around
    Oh
    Some people no get joy
    Anytime you come for me
    I know misery loves company
    But no be me you go take shine oh
    I know how the thing dey go
    When I hear noise me dey turn am low
    Here for the business, not for the show
    (For the business, minding my business eh)
    If you really really no mad
    Why you so happy when another man sad
    Na Instagram give you this kain mind

    Fuck all the fuck all the people wey no get joy
    Anyway anyway I'm getting on
    Thank God say man no be God oh
    Anyway I'm getting on
    No stopping this train wey dey run o
    Fuck all fuck all the people wey no get joy
    No joy, no joy, no joy, no joy, no joy no joy
    Fuck all the people wey no get joy

    Continúa después del anuncio

    You see bad news you dey jubilate
    Bad belle don dey accumulate
    When Baba God make person great o
    Even enemies celebrate o yeah
    As I face my front, make you face your own
    Na the koko
    Adura mama mi a ma gba, Iya mi spiri koko
    Oh no, when I hear noise me dey turn am low
    Here for the business, not for the show
    For the business minding my business eh
    If you really really no mad
    Why you so happy when another man sad
    Na Instagram give you this kain mind

    Fuck all the fuck all the people wey no get joy
    Anyway anyway I'm getting on
    Thank God say man no be God oh
    Anyway I'm getting on
    No stopping this train wey dey run oh
    Fuck all the fuck all the people wey no get joy
    Dem no get joy

    Fuck all the people wey no get joy

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión