Small Ting

Simi (NG)

    Continúa después del anuncio

    Small blocking, they talk say na vex o
    Small date, you be asking for sex o
    Small slap and dey talk say na fight
    Small swagger, dey talk say na pride
    Small kiss, you say: What are we now?
    We are nothing but pencil, see now
    Small play, you say: Baby, it's over
    And this hoes ain't loyal

    And naso small ting, dey become long ting
    I'm telling you something, you never see nothing
    Na so small ting take dey strong
    Small ting take dey long
    But it's alright, yeah it's alright, small girl, big God
    Na so small ting take dey strong
    If dem wan talk, make dem talk
    But it's alright, girl it's alright, small girl, big God

    Continúa después del anuncio

    Small ginger, won ni pe mu bee gan
    Small singer wey dey break e record
    Small question, dem talk say you jealous
    Tell me who be precious?
    Small fresh wey you fresh
    Small doh wey you get
    Small sense wey you set
    See as dem dey vex

    And naso small ting, dey become long ting
    I'm telling you something, you never see nothing
    Na so small ting take dey strong
    Small ting take dey long
    But it's alright, yeah it's alright, small girl, big God
    Na so small ting take dey strong
    If dem wan talk, make dem talk
    But it's alright, girl it's alright, small girl, big God

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión