Imagine

Soft

Continúa después del anuncio

Obaby pass me ur love oo
Like o okocha, okocha give dem d lamba
Genevieve Ooo Genevier Abeg give me omota
Yeee
Soft bembem
Imagine say I be president
U be my first lady
Imagine say I be Central Bank
Na ur bank I go dey send money
Emi edo u odds o
Body nr be wood

Continúa después del anuncio
Información de la canción

Composición:

¿Los datos están equivocados?

Enviar revisão

Canciones relacionadas