Family Movement

Tilda

    Continúa después del anuncio

    God don create women to be under men
    So manpikin go be all and all for family yeyeye
    Manpikin go marry woman
    And them spend together as husband and wife
    Eeh, family movement
    But inside the family, husband get his own work to do
    And wife get her own work
    Person wey no do hin own fine
    Nah in sabi, nah in sabi yeyeeye nah in sabi

    If woman no chop, husband no dey happy
    If they get pickin, pickin no chop, mother no chop
    Father dey for balaba

    Na Papa be governor for family
    Papa I no go forget you
    Thank you, thank you, thank you Papa
    I dey remember you Papa ooo
    Thank you for your help o Papa oo Papa

    Continúa después del anuncio

    Mama you be caretaker
    Na hin be say Family movement
    Mama dey suffer and Papa dey suffer
    Eeh, yyeye, aah, yeyee

    When man dey suffer and Mama suffer
    Them go bring up good pickin wey go look after the family

    Mama dey keep house fine
    Mama dey look me for belle
    Mama dey give me wetin I want

    So thank you papa and mama sweet people

    Na Mama be caretaker for family
    Mama I no forget you
    Thank you, thank you, thank you, Mama
    I dey remember you Mama
    Thank you for your help, o Mama, oo Mama

    Información de la canción

    Composición: Tilda

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión