Trabaye

Vasa

    Continues after the ad

    See I wonder how I take survive
    Every night I dey reminisce
    And the people wey I call my guys
    Been treat me like I get disease
    But as the table don turn my side
    Everybody wants to come and eat
    Zero help and plenty advice
    I no fit talk wetin eyes don see
    There's no river wide enough

    Abi see oo n'igbagbo
    Pe ma k'orin aye ma gbo
    Agege to the world
    See it's Vasa to the world
    Abi see oo n'igbagbo
    Pe ma k'orin aye ma gbo
    Trabaye eeeeh
    Eeeeh ehhhh
    Trabaye eeeeh
    Moti traboski oooh
    Trabaye eeeeh (baye baye)
    Eeeeh ehhhh (Traboski oh)
    Trabaye eeeeh
    Moti traboski oooh
    Trabaye eeeeh
    Eeeeh ehhhh
    Trabaye eeeeh
    Moti traboski oooh
    Trabaye eeeeh (baye baye)
    Eeeeh ehhhh (Traboski oh)
    Trabaye eeeeh
    Moti traboski oooh

    Continues after the ad

    I not go back to street I say never (never jor)
    I overcome every opposition
    (Oppose, oppose, opposition)
    So many girl for my concert dey mental ah ah
    Too many guys want each my position (crayway)
    Idan buruku lemi
    For my side na biliki baby
    And I get ability plenty
    Ah, my ability plenty oh arghh
    Idan buruku lemi
    For my side na biliki baby
    And I get ability plenty oh arghh

    Trabaye eeeeh
    Eeeeh ehhhh
    Trabaye eeeeh
    Moti traboski oooh
    Trabaye eeeeh (baye baye)
    Eeeeh ehhhh (Traboski oh)
    Trabaye eeeeh
    Moti traboski oooh
    Trabaye eeeeh
    Eeeeh ehhhh
    Trabaye eeeeh
    Trabaye eeeeh
    Eeeeh ehhhh
    Trabaye eeeeh

    Song details

    Composition:

    Did you see an error?

    Enviar revisão

    Related songs