Pier 46 (feat. KITZO)

Victony

    Continúa después del anuncio

    I get gist for you
    Somebody say they love you
    I, I, I I I know somebody

    Hollup I'm on my way
    Hollup I'm on my way
    Wear makeup for your face (yeah)
    Makeup for your face
    Go from Seychelles to Paris
    Seychelles to Paris
    Girl, hollup I'm on my way (yeah)

    Hmph
    Girl, hollup I'm on my way yeah
    Hollup I'm on my way
    Wear makeup for your face (yeah)
    Makeup for your face
    Go from Seychelles to Paris
    Seychelles to Paris
    Girl, hollup I'm on my way (yeah)

    Continúa después del anuncio

    I get gist for you
    Somebody say they love you
    I, I, I I I know somebody

    Oh no no no no
    No worry my babe
    If you no get roof for your head
    Girl you know you got a place in my heart
    Oh no no no no oh
    E dey hard make I breathe sometimes
    Na your matter wey cover my chest
    Girl abeg I dey come
    So abeg make you free your calendar now

    Baby give me pencil
    Na your attention I wan draw
    And my gokada go come through
    Or I go send my bicycle
    Baby you are my truth
    And our pikin go too softunu
    E no go play kpakpangolo
    E go ride new bicy

    Hollup I'm on my way (yeah)
    Hollup I'm on my way
    Wear makeup for your face (yeah)
    Makeup for your face
    Go from Seychelles to Paris (yeah)
    Seychelles to Paris
    Girl, hollup I'm on my way (yeah)

    I get gist for you (hollup I'm on my way)
    Somebody say they love you (wear makeup for your face)
    I, I, I I I know somebody (go from Seychelles to Paris)
    Girl hollup I'm on my way

    Información de la canción

    Composición: Adam Fritzler, Victony y Oluseni Paul Oyinlola

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión