Continúa después del anuncio

    Jingolova
    Make I love you wan tin tin
    Jingolova
    Let me love you wan tin tin

    The kind of body wey dey make man drive pass em junction
    That's my baby oh
    That's my girl e yo
    Body they tinini me won kind, omo na sensation
    Be my Julie oh
    I go be your Romeo oh
    Me I wanna love you nanana nne
    You're my fantasy
    Baby nomore long thing
    I promise you loyalty
    With you I go dey
    Tonight, hold you tight
    You got the magic
    You stole my heart oh
    That's why I love you

    Oh baby!
    You got the magic
    You stole my heart oh
    That's why I love you
    Oh baby!

    Jingolova
    Make I love you wan tintin
    Jingolova
    Let me love you wan tintin

    Continúa después del anuncio

    Anything for my baby oh
    For me to climb kilimanjaro (na play play)
    If them try make dem shoot catapult eh yeah
    Nde obiokpo, dem go wood eh
    Oh my baby, show me how you do it
    For you I'm falling
    Imana ibu wan uku (loyd of mercy)
    Baby, you should let me love you tenderly
    Tonight, hold you tight
    You got the magic
    You stole my heart oh
    That's why I love you

    Oh baby!
    You got the magic
    You stole my heart oh
    That's why I love you
    Oh baby!

    I wanna share all I got with you
    Ride with you
    I wanna be one with you
    I wanna share all I got with you
    Ride with you
    I wanna be one with you
    You got the magic
    You stole my heart oh
    That's why I love you

    Oh baby!
    You got the magic
    You stole my heart oh
    That's why I love you
    Oh baby!

    Jingolova
    Make I love you wan tintin
    Jingolova
    Let me love you wan tintin
    Jingolova
    Make I love you wan tintin
    Jingolova
    Let me love you wan tintin

    Información de la canción

    Composición: Andy Amadi, Wizboyy y Yaw Addai

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión