Anoti

Wizkid

    Continúa después del anuncio

    Yeah, yeah-yeah-yeah
    (How e dey go now)
    Yeah, oh, yeah, yeah
    Yeah
    Mm, mm-hmm, mm
    Mm, hmm, mm
    (Pppp!)

    Turn up your body, make you feel alright
    Fly in the kele wey go cool my mind (qué paso?)
    I wan do anything I want tonight (woah, woah)
    Make we do anything we want tonight
    Turn up your body, make you feel alright
    Fly in the kele wey go cool my mind (na so na)
    I wan do anything I want tonight (woah)
    Make we do anything we want tonight

    Say I go dey, we ah go dey, dey-dey-dey, ooh yah, gbe
    Ooh yah, gbe, gbe-gbe-gbe, me ah go dey
    And I go dey, dey-dey-dey, ka rotay
    Yeah yeah, dey, dey-dey-dey, like rotay
    Till I go dey-dey-dey, oya gbe
    Koya gbe-gbe-gbe, una go dey
    She don dey pay like tey-tey oya gbe
    Oya gbe-gbe-gbe una go dey

    Continúa después del anuncio

    She like it fast and slowly (oh, ah)
    Sometimes she dey confuse me
    Mi never leave her lonely
    Mi never leave her lonely
    And I dey turn up when she need me
    She like: kojoro mi jo
    She say she don't want no one o but me
    So I give ya what you need (yeah)

    Turn up your body, make you feel alright
    Fly in the kele wey go cool my mind (qué paso?)
    I wan do anything I want tonight (woah, woah)
    Make we do anything we want tonight (how you dey na)
    Turn up your body, make you feel alright (uh)
    Fly in the kele wey go cool my mind (na so na)
    I wan do anything I want tonight (woah)
    Make we do anything we want tonight

    Say I go dey, we ah go dey, dey-dey-dey, ooh yah, gbe
    Ooh yah, gbe, gbe-gbe-gbe, me ah go dey
    And I go dey, dey-dey-dey, ka rotay
    Yeah yeah, dey, dey-dey-dey, like rotay
    Till I go dey-dey-dey, oya gbe
    Koya gbe-gbe-gbe, una go dey
    She don dey pay like tey-tey oya gbe
    Oya gbe-gbe-gbe una go dey

    Yeah, she dey sweet pass melody (yeah)
    She got the thing wey dey make ah man sing (yeah)
    And I no dey leave, she no dey leave (yeah)
    And she dey call me mr. Romantic (yeah, yeah)
    I fuck the yansh, she dey bend on her knees (yeah)
    For the lovin' ah dey give, she never seen (yeah)
    Haffi go love you tonight
    Or haffi love you for life
    Oh, she dey turn up my mind
    She say she dey for only me, oh
    She say she like to joromi oh
    She say she don't want no one, oh
    But me
    So I dey give her all she needs

    Say I go dey, we ah go dey, dey-dey-dey, ooh yah, gbe
    Ooh yah, gbe, gbe-gbe-gbe, me ah go dey
    And I go dey, dey-dey-dey, ka rotay
    Yeah yeah, dey, dey-dey-dey, like rotay
    Till I go dey-dey-dey, oya gbe
    Koya gbe-gbe-gbe, una go dey
    She don dey pay like tey-tey oya gbe
    Oya gbe-gbe-gbe una go dey

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas