Final (Baba Nla)

Wizkid

    Continúa después del anuncio

    Legendary beat le le legendary beat
    Legendary beat le le legendary beat

    I get girl for my yard wey get big big backa
    Wey dey make me feel amazing gal
    I get one wey dey give me things I need ahhn
    I get one wey dey make me feel nice
    She slow, dats why I no fit leave am gal
    I get one wey dey want give me kiss nd leave am aaahn

    But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won
    My girl wear designer, everytin wey I give am final eh e eh
    I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won
    Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire eh e eh

    Continúa después del anuncio

    All of d girls go do anytin for my love
    All of d boys go do anytin for d money
    Dem dey dance to my music, dem show me love
    Girls wanna touch, wanna love, dem want to love me
    You knw say I gat one life, make I live am
    See I don try, hustle hustle for street, I no lie
    Now see me I don dey chop life eh

    But my gbedu is final, d girl dem like wear designer
    Wizzy baby kill d beat, I no dey tire
    Wen d gbedu drop for the club is final oh u oh
    My girl dey make me lose my mind eh
    I give am wat she neeeeed
    My girl dey make me lose my mind eh

    Anoda girl I no dey seeeee
    But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won
    My girl wear designer, everytin wey I give am final eh r eh
    I no like wahala, oh wizzybaby baba nla won
    Say my gbedu is final, wen me drops everybody no dey tire eh e eh

    Who's gat the key to my beemer
    I say who am I, d girls dem shuga
    Call me d girl dem shuga, no one badder, number one no one madder
    Say who's gat d key to my limo
    I say who am I, d girl dem daada
    Call me d girl dem daada, I run everytin don daada eh ee

    But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won
    My girl wear designer, everytin wey I give am final eh e eh
    I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won
    Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire

    Información de la canción

    Composición: Uzezi Oniko y Wizkid

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas