Kese (Dance)

Wizkid

    Continúa después del anuncio

    Dance, gbẹdu
    Chale, make we dance, gbẹdu
    Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le)
    Let the music, e dey play, gbẹdu
    Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
    Chale (starboy), make we dance, gbẹdu
    You go dance, gbẹdu
    You go dance

    For the vibe, I've been out for days
    Steady chasing the kpa, I dey concentrate (okay)
    Mm, anytime I dey
    Whether night or day, I dey on my J's (yebo)
    Even on my lane, mm
    Them go dey dance to the gbẹdu, them go feel irie
    'Cause anything wey I drop, dem go chop, ajé
    Whether night or day
    I dey on my J's, I dey on my J's

    Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
    Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
    How many times dem go tell person?
    Dem no dey pay to dey learn lesson
    Sha manya, gbẹ́mi de'bè
    And it's a vibe anytime we dey there
    I no get time, I no get patience
    Spray the money plenty

    Continúa después del anuncio

    Dance, gbẹdu
    Chale, make we dance, gbẹdu
    Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le)
    Let the music, e dey play, gbẹdu
    Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
    Chale (starboy), make we dance, gbẹdu
    You go dance, gbẹdu
    You go dance

    So, tell me what you wanna do tonight?
    You no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive
    We turn the O2 to O3, má lọ bé si italawa
    So baby, tell me why you wanna
    Shake body make you do as you like
    Na steady we dey blow the cana
    Blow some trees, make me feel alright
    I no fit lie, man, I'm wasted
    And I'm feeling reckless
    Na who buy last, get latest
    That's why I'm working on patience
    I no dey joke with my paycheck
    If dem dey sleep, make dem wake them
    So we go vibe, we go vibe tonight, k'ama de'bè

    Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
    Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
    How many times dem go tell person?
    Dem no dey pay to dey learn lesson
    Sha manya, gbẹ́mi de'bè
    And it's a vibe anytime we dey there
    I no get time, I no get patience
    Spray the money plenty
    Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
    Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
    How many times dem go tell person?
    Dem no dey pay to dey learn lesson
    Sha manya, gbẹ́mi de'bè
    And it's a vibe anytime we dey there
    I no get time, I no get patience
    Spray the money plenty

    Dance, gbẹdu
    Chale, make we dance, gbẹdu
    Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le)
    Let the music, e dey play, gbẹdu
    Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
    Chale (starboy), make we dance, gbẹdu
    You go dance, gbẹdu
    You go dance

    Información de la canción

    Composición: P2j, Lola Rae y Wizkid

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión

    Canciones relacionadas