Pressure

WLR

    Continúa después del anuncio

    If you like no like me
    I dey for my bed o
    As long as wetin you do
    No touch my bread o

    I can’t lie, e get sometimes
    I talk to myself o (Chai)
    No let them chook hand for your eye
    E no dey market o

    No time I no play with wetin I get
    Sey you dey see yourself
    Very soon body go tell you
    Stop wasting my time

    I enter, I cause high tension
    Reason wetin I been first talk
    ’Cos now you go feel my pressure

    You go feel my pressure
    You go feel my pressure
    You go feel my pressure
    You go feel my pressure

    You go feel my pressure (pressure)
    You go feel my pressure (pressure)
    You go see my pressure (pressure)
    You go see my pressure
    You go see my pressure

    Para
    High me like Gbana
    My baby order
    Mortuary standard
    Standard

    Continúa después del anuncio

    Para
    High me like Gbana
    My baby order
    Mortuary standard
    Standard

    Chop belle full
    Put am for cruise
    Lights on you
    I dey for you

    Baby I dey for you
    I swear na this kind waka wey
    I wan dey move

    (You go see my pressure)

    Chop belle full
    Put am for cruise
    Lights on you
    I dey for you
    Baby I dey for you

    I swear na this kind waka wey
    I wan dey move

    No time I no play with wetin I get
    Sey you dey see yourself
    Very soon body go tell you
    Stop wasting my time

    I enter, I cause high tension
    Reason wetin I been first talk
    ’Cos now you go feel my pressure

    You go feel my pressure
    You go feel my pressure
    You go feel my pressure
    You go feel my pressure

    You go feel my pressure (pressure)
    You go feel my pressure (pressure)
    You go see my pressure (pressure)
    You go see my pressure
    You go see my pressure

    Para
    High me like Gbana
    My baby order
    Mortuary standard
    Standard

    No time I no play with wetin I get
    Sey you dey see yourself
    Very soon body go tell you
    Stop wasting my time

    I enter, I cause high tension
    Reason wetin I been first talk
    ’Cos now you go feel my pressure

    Información de la canción

    Composición:

    ¿Los datos están equivocados?

    Enviar revisión