Oganigwe (feat. ODUMODUBLVCK & Jeriq)

Zlatan

    Continues after the ad

    Ayy, ayy, I don grow
    Mazi gburugburu, leave there (Praa, eh)
    Chech da producer

    Everybody follow, you no go
    Abobi put am for my body, I don blow
    Tell dem say: Odumodu don show (Ebelebe)
    Zanku pluck one babito, dey don choke
    Dey don broke, commot for bando
    Oganigwe, when we lap dem go give way
    Dey don broke, commot for bando
    Oganigwe, when we lap dem go give way

    Kuron'be jo, ah
    Wetin man go do without akonuche? (Akonuche)
    E no easy to get friend like David Adeleke (David Adeleke)
    E no go wan know wetin sup that time when maga no 'gree pay (Eh?)
    20K, 30K, e no dey to carry one babe (On God)
    Dem be dey shine like halogen, we be like candlelight (Be like candlelight)
    I say: One day, e go be, Tales by Moonlight (Tales by Moonlight)
    I keep quiet (I ferme), they think say I no wise (Ah)
    E shock them say na double six e show when I roll dice (When I roll dice)
    Obi Cubana no get two head (Eh?)
    Jowi Zaza steady dey give them (Ayy)
    New debit alert every weekend (Ayy)
    I sabi men wey wicked
    Inside Lambo, man like Chico (Mm, mm)
    Cubana Chief, him money too much, no let six pack 'gree show (Ahh)
    If you no get, you get issue oh (Cubana, go to gym)
    Kuron'be

    Continues after the ad

    Everybody follow, you no go (Akpuruka)
    Abobi put am for my body, I don blow (Omo ologo)
    Tell dem say: Odumodu don show (Ebelebe)
    Zanku pluck one babito, dey don choke (Omalicha)
    Dey don broke, commot for bando (Ogbe)
    Oganigwe, when we lap dem go give way (Akpuruka)
    Dey don broke ([?]), commot for bando
    Oganigwe, when we lap dem go give way

    Kedu ndi na-enye nsogbu n’obodo? (O anyi wa)
    Kedu ndi ji nkata ekute mmiri? (O anyi wa)
    Umu uwa kara aka maka uwa bu akaraka
    Okoro abatago, Okoronkwo nyewem ego
    My men aburokwa taata, ezigbo papa, oburo ife tataa (Eh)
    Nnukwu gawa maka nnukwu matter, gwa mgbaja ka o hapum aka
    Ha cho isugbum na nsugbe, ha amaro na adim lucky ka dube
    Chimamanda, adim iche
    Ndi hood, I'm Ibile
    Boys oye (Oye)
    Boys oye (Oye)
    Onitsha niile (Oye)
    Akpakpa n’ike (Oye)
    Ifuu ndi one chance (Oso n'ije)
    Mpiawa azu (Oso n’ije)
    Ikorodu, Jeriq, Odumodu (Oh)

    Everybody follow, you no go (Akpuruka)
    Abobi put am for my body, I don blow (Omo ologo)
    Tell dem say: Odumodu don show (Ebelebe)
    Zanku pluck one babito, dey don choke (Omalicha)
    Dey don broke (Okaraka), commot for bando (Omalicha)
    Oganigwe, when we lap dem go give way (Akpuruka)
    Dey don broke ([?]), commot for bando
    Oganigwe, when we lap dem go give way

    Song details

    Composition: Zlatan

    Did you see an error?

    Enviar revisão