Cifra Club

Caro

Tml Vibez

Aún no tenemos los acordes de esta canción.

En en en
Enter!
Enter!
Tml vibe boy

Dagbana biti bella
Moti shamayan do me better
Obe todun ni mofe la
Nigboro I be story teller
Pawon boy parapara
Alao so easy akala
Shawty use kayamata
For your matter I go show them my pattern

Caro, Caro na you me shadow
When I shado sebi mo sey hello
Nigga fagbo
Fi energy pawo
Hawk your hustle bi tapioca o
Tell the saro no more sorrow
I Dey hustle man no dey gawu
Timi dawo wonma sawo
Lati gbawo we no go far o

Bisimilai mo fi bere
Wait for my og’s, pe molowo
Awusubulai mofi bere
Make I no see things wey pass my age yeah
Money I no see make me no lie
Even for the lifestyle me I fortified
Working billionaire before me I 35
My shoe no fit size you even if you try
Omo, I no fit lie, gangster on a side I dey bomb many site
I dey shoot on site
Omo leftside
Take it outside
Seri seri sign
Omo I be super shine

Caro, Caro na you me shadow
When I shado sebi mo sey hello
Nigga fagbo
Fi energy pawo
Hawk your hustle bi tapioca o
Tell the saro no more sorrow
I Dey hustle man no dey gawu
Timi dawo wonma sawo
Lati gbawo we no go far o

Ah, ah caro caro
Fi energy pawo o
Oh ah, ah, ah

Otros videos de esta canción
    0 visualizaciones

    Afinación de los acordes

    Afinador en línea

    Ops (: Contenido disponible solo en portugués.
    OK